Germany don return wetin remain of di deadi bodi of indigenous pipo wey dem kill during genocide for colonial Namibia more than 100 years ago. One Namibian goment delegation na dem receive di skulls ...
Germany don officially gree say dem commit genocide during dia colonial reign of Namibia, and dem don announce support wey worth $1.34bn. Germans wey go di kontri kill tens of thousands of Herero and ...
Namibia Supreme Court don make landmark decision to officially recognise same-sex marriages, if di marriage happun abroad. Same-sex marriage dey illegal for Namibia, and e go still remain illegal for ...